Religion aside, some pipo believe say one man wey dem dey call Jesus live 2,000 years ago for wia dem dey call Israel now.